This one won't, for sure.
Pelee baby , i can make it fir u fir #500 . The 2k is to much . i am very good at french curls braid 🐵😂😂😂😅😅😅
Lee to my Mao...💀💀
God abeg😭😭😭😂😂.
Na kiko braids she do for you...💀
Why you sef go do braids for 2k?
Your ori din pe....
Pele dear...😂😂😂😂
I thought I hit jackpot😭
Okay what? 😂
Na free thing go kill you finally cause how will someone make that kind of hair for 2k? No be her fault, na you dey find cheap hair.😭
She did "what you ordered vs what you got" for you.🤣😹
And please stop lusting after married men.💀
Don't let me swear for you 😭 I'm not lusting after them, I'm just keeping my eyes on them, wdym?
😔😔